Quote:
Originally Posted by bivins1
Kod na wetin u study? u be "winch" for book. I am amazed at your brilliance. More grease to your elbows and i will donate 1 % of my portfolio when it recovers. you too much
|
Na i'm intelligence dem dey call "Aziki-iwe" (luck for book intelligence), infact he fit go for Mba-di-iwe (I fit turn to book)....

.....Good job!